Mr Eazi confesses his adoration for his love interest's "ileke idi" in the official video to his hit song "Surrender" featuring the soothing vocals of Simi. Life is Eazi, Vol. 2 - Lagos To London is OUT NOW!
Stream & Download Here:
https://listen.platoon.ai/lagos-to-londonWatch Surrender animated video here:
http://keclips.com/ke-play/Keclips-Kegqm6vwoHzFILyrics
Baby make you loving the boy
Baby make you kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby you for kiss the boy (kiss the boy)
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender
I no say I no strong like Mike Tyson
I no say I no getty the voice like Michael Jackson
I no say I no sweet like Zara Larsson
I no say I no getty money like Richard Branson
But wetin I get e pass the money wey you want
If you give me a chance I give you everything I got
I dey pray to God that this loving is enough
Baby I just want to let you know
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre, like say na felony o
I don’t care, I don’t care about you money o
You surre, you surrender to my ileke idi o
No dey fear omo just call me your honey o
No forget baby, set reminder
I open my heart baby, come make you enter
Carry your matter for head, your defender
For you baby, for you omo
I no want Mr Jackson, you know me better
I am loving your melody, lori instrumental
Anything you have is enough tori
Baby I surrender to your to to ri o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
Love Love Loving the boy
Baby making you kiss the boy [Zagadat]
Baby make you loving the boy
Baby you for kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby may you kiss the boy [Zagadat]
Baby make you loving the boy
Baby make you kiss the boy
Credits: Oluwatosin Oluwole Ajibade, Simisola Bolatito Ogunleye, Pheelz, Julian Nicco Annan & Alastair O’Donnell
Follow Mr Eazi
Facebook:
https://www.facebook.com/officialmrEaZi/Twitter:
https://twitter.com/mreaziSoundCloud:
https://soundcloud.com/mreaziInstagram:
https://www.instagram.com/mreaziWeb:
https://mreazi.comYouTube:
https://smarturl.it/MrEaziYouTube#MrEazi #Simi #LagosToLondon Download Latest Mr Eazi Songs & Music Videos 2, Mr Eazi | Life is , Nigerian Artists A – Z Music L, Download Instrumental: Mr Eazi - Akwaaba ft Guiltybeatz , (Video) DJ Neptune ft C4 Pedro & Mr Eazi – Mia Mia , Wizkid, Mr Eazi, Tekno, Runtown For Best African Act At , Mr. Eazi ft Rita Ora & Wizkid – Skin Tight (Remix) - JamB, Lyrics: 2Face - Jeje | Free Naija Lyrics | Nigerian (Naija , MTV Asia | New Music Videos, Full TV Shows, Entertainment , Lyrics: Gabriel Eziashi - Aka Jehovah | Free Naija Lyrics ,
Page:
mr eazi -akwaaba,
mr eazi - 2018,
mr eazi - pour me water,
mr eazi - leg over,
mr eazi -poor me water download,
mr eazi - pour me water mp3,
mr eazi - leg over mp3 download,
mr eazi - skintight ft efya mp3,
mr eazi - hollup,
mr eazi - pour me water versuri romana,
mr eazi - leg over frowale version,
mr eazi - bankulize ft pappykojo,
mr eazi - bankulize ft pappykojo lyrics,